Anambra State Polytechnic
1 student 路 21 snaccs
Praise@shepard路ASP路
I don sell my iPhone take guide,I no fit Dey use Face ID make I Dey face alot 馃槀馃挃
1
Praise@shepard路ASP路
You are so cute keh,na like you wan touch wetin I take Dey piss*馃槀馃挃 Near me make i stab you* 馃槀馃挃
1
Praise@shepard路ASP路
*My phone dey hang you say I dey snub you* 馃槀馃挃
2
Praise@shepard路ASP路
Bestie, your two kidneys no dey heavy you ?? 馃槱馃槀馃挃馃槖*
5
Praise@shepard路ASP路
Continue dey do hard to get oo 馃槀鉂わ笍 Fresher wey go replace you go soon resumes 馃槀
3
See what your campus is saying
Log in to like, reply, and see everything happening on your campus.
Continue on webOr get the app

